09-30-2017, 07:00 PM
You be young person wey just start business and you dey run your own things as oga/madam?
Then watch as people wey sabi plus people wey dey run dia own things go give you expo to take carry your business go di next level.
Investors, experts and business people gather for Lagos, Nigeria, for Startup Week 2017.