The following warnings occurred: | ||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||
Warning [2] Undefined array key "avatartype" - Line: 783 - File: global.php PHP 8.0.30 (Linux)
|
Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara - Printable Version +- Forums (http://contripeople.com) +-- Forum: General Discussion (http://contripeople.com/forumdisplay.php?fid=5) +--- Forum: General Discussion (http://contripeople.com/forumdisplay.php?fid=60) +--- Thread: Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara (/showthread.php?tid=9461) |
Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara - Edoman - 08-21-2018 Guy, you cool down na shuo! Abeg face politics make men and their side chicks think how them go do am. Shuoooo! You no dey see as country hard? And wetin do prostitute sef? If no be prostitute you for get the house of Jesse wey born David wey be the lineage of …. Omokri, omere, face politics. You sef get side chicks or u must get one day. All this one you dey naked follow facebook, one day one day, if you no dey already…. Na you go tell men wetin dem go use their money do? Or you no know say once man done marry, girls go begin bill am? Say free done end? Free na bachelor privilege u hear Or make married men just dey like that? Na so e dey for your Bible and Qoran? David and Solomon wey God give wisdom, e wise reach to stay one place? Guy leave people and their “stupidity”. Them no complain give you. Face your front. nepabox.com RE: Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara - trustangel - 08-21-2018 who ask you? see your lizard chest RE: Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara - Edoman - 08-21-2018 Reno should face politics and leave social comments to others especially as concern boyfriend and girlfriend RE: Bros Reno Omokri Please Cool Down Na Shuo -Ena Ofugara - trustangel - 08-22-2018 (08-21-2018, 04:22 PM)Edoman Wrote: help me tell am |