The following warnings occurred: | ||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||||
Warning [2] Undefined array key "avatartype" - Line: 783 - File: global.php PHP 8.0.30 (Linux)
|
Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... - Printable Version +- Forums (http://contripeople.com) +-- Forum: General Discussion (http://contripeople.com/forumdisplay.php?fid=5) +--- Forum: General Discussion (http://contripeople.com/forumdisplay.php?fid=60) +--- Thread: Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... (/showthread.php?tid=9632) |
Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... - Gimbiya - 08-28-2018 Nigerian singer, Oritsefemi go Twitter today go bragado say him songs no be here. Small small he don begin shake table wey big men dem siddon on top so......make una follow us hear the complete tori. Oritsefemi tweet say; Quote:I knw some people will be waiting for me to buy dem car before Dey play my songs that I just drop lately .. later still give all the award to dem people too .. am still the best artist NIGERIA has produced.. from me as a 7yr old boy till date still I sing As una know Oritsefemi na this kind persin wey no dey dey free from controversy. Na so him talk say him no know say Banky W marriage na the same time with him own. Him no stop there, the double wahala crooner tweet am again say nobody fit talk say Banky W marriage set pass him own. Read him tweet; Quote:“Initially, I did not notice that people were comparing my wedding with Banky W’s but later, after the whole ceremony, I noticed it. I did not even know that Banky was getting married on the same day that I did. But to be truthful, I knew that he had a ceremony about a week ago so I thought that was his wedding. I have no issues with both of us getting married on the same day, if anything; it was more fun because like they say, the more the merrier. I was the one that got married and I am not even doing any form of comparison. All I wanted was to have a classy wedding and I got that at the end of the day. My fellow contripeople, no be wahala him dey find again so? RE: Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... - Edoman - 08-28-2018 Stop smoking weed guy RE: Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... - trustangel - 08-29-2018 (08-28-2018, 10:07 PM)Edoman Wrote: Stop smoking weed guy bro how you take know watin dey my mind RE: Oritsefemi talk say na him be the best artist wey nigeria don produce so far... - Rover442 - 08-29-2018 |